Reply
  • Jan 10, 2021

    Mama dem call me
    Papa dem call me
    Sister dem call me
    Brother dem call me

    Dem don hear one story
    Dem no see one 'tory
    Read am for newspaper
    See am for television
    Dem hear am for radio
    Dem talk am for radio
    Dem talk how sey
    I don kill person start to dey japa

    My money, my money, my money, my money, my money
    My money, my money, my money, my money
    My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah!

    Police dey find me now
    Give them the run around
    Skip to another town
    Now I'm in hiding now

  • Jan 10, 2021

    That gif is so evocative damn

  • Jan 10, 2021

  • Jan 10, 2021

    it’s tough for sure

  • Jan 10, 2021
    ·
    2 replies

  • CARMEN 🐉
    Jan 10, 2021
    Jodecidal Hotline

    oh mann

  • Jodecidal Hotline

    Was listening to this last night